Boko Haram's Poisonous Beans By Aminu Aliyu Oga

Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag for house. From the one wey I cook, I give my
dog, Bingo, make im first test am.

45mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Na I come chop my own. After I don chop finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo.

Garlic and onions be like sweet for my mouth.

I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside.

Na ma gateman com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me! 😀😀😀

If na u, wetin u go do the gate man? ????

Comments

ORDER FOR YOUR FABRICS AND ACCESSORIES. +2348066186964

ORDER FOR YOUR FABRICS AND ACCESSORIES. +2348066186964
Buy

Popular posts from this blog

Two Foolish Girls in the Exams Hall Forwarded by Diqrular

Our Home, But His Mother and Brothers Control It for Him - Woman Cries Out

We Were Not Asked to Leave Toolz and Tunde's Wedding - Olumofin Brothers Debunk Rumours with Pictures

David Mark Fires Back at Daniel Onjeh

Why Goodluck Jonathan Went on 'Exile' in Ivory Coast - SaharaReporters

SERAP Lists Key Questions Goodluck Jonathan 'Must Answer' Over $2.1bn Arms Deal Scandal

Ex-Beauty Queen Dazzles in Underwear in S*xy Pihotos With Ice Prince