Nigeria Vs Olympic by Comrade Jahrul


Small time Ijaw men go jump enter water like fish,  See swimming for Olympics, ZERO medal for Nigeria. 

Igbo man go dey tumble for Atilogwu, see gymnastics for Olympics, no entry.  

Hausa man go enter boat dey shout Argungu Fishing Festival, See Rowing at the Olympics, ZERO medal for Nigeria. 

Fulani herdsmen fit shoot arrow from 1km kill anyone wey wan steal dem cow, Olympics reach, make dem go do Archery dem no gree show face. 

Yoruba man will remove clothes, wrist watch and pant to fight at Ojuelegba. See boxing at the Olympics, zero medal. The one wey vex me pass na Warri people. 

Warri man go say Warri no dey carry last......wetin Blessing Okagbare, our own Warri girl carry for 100m Olympic finals? 

No be last..? I taya 4 Naija sef. Una well done have peaceful Night rest

Comments

Post a Comment

ORDER FOR YOUR FABRICS AND ACCESSORIES. +2348066186964

ORDER FOR YOUR FABRICS AND ACCESSORIES. +2348066186964
Buy

Popular posts from this blog

Girls Flash Their Breasts for 100 Dollars in the Street (Photo+Video)

Naira Recovers Against the Dollar in the Parallel Market...See Current Value

Buhari Effect Continues as Value of Naira Makes Tremendous Improvement Overnight....See Value

16-Year-Old Boy Dies Trying To Make Money Rituals In Ogun State

Oduah, Uba, Others Remain Elected as Federal Lawmakers - Supreme Court

Man Who Used to be a Woman Gives Birth to a Baby by Woman Who Used to be a Man